For many residents of Cross River State, electricity has become a distant memory rather than a basic service. Communities across Boki, Ikom and part...Read more
Hello everyone announcement wey you no pay for !!!!!!
Abeg make Una tell your family and friends before you go follow anybody go anywhere,
I know wan hear story that touch the hearth
I know go do justice for anybody
Make Una dey careful oo