Una Own Dey Always Different For Africa - 10 hours ago

Image Credit: Afcon

While una dey busy dey watch Champions League 

CAF don declare Morocco di winner of 2025 AFCON !!

CAF bin annouce their judgment few weeks ago wey make Morocco use vex appeal di judgement.

As CAF look di appeal dem come tok say Senegal national team forfeit di final dem come record di result of di match as 3-0 in favor of Morocco.

Come annouce Morocco as di winner of 2025 AFCON come still remove some fine wey dem fine Morocco.

This film looks familiar oo

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message