I Hope You Get My Points - 3wks ago

Image Credit: Inevitable

Man in itel united and as in na fans know dey even  worry about today match .…

But There is one club fans wey their fans been dey come say why dem go get Match at the same time with Nigeria .…

Say there club been dey do on an off ... And them dey afraid…

I come ask one of them say why dem dey afraid...he said exactly what is on my mind.... I just laughed and laughed at him hysterically.... Me wey be say the only thing wey dey my mind na how I go give Morocco like 5 Moro for neck…

Anyways am not talking about that club wey be say the only thing wey them dey use brag na ,,, we be world champion 😎 

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message