Make Dem Hear Oga Ahmed Out O - 2 hours ago

Image Credit: Iran football federation

Breaking: Oga Ahmad Donyamali wey be Iran Sports minister don come out tok say Iran no go follow play this 2026 Worldcup. Oga Ahmed say Iran no go play am because USA kpai their leader, e say dem no dey safe if dem go play di tournament for USA. Despite say Trump tell FIFA president say Iran fit come USA play di Worldcup Oga Ahmed wey be Iran sports minister don tok say dem no go play. I understand wetin Oga Ahmed dey tok and even if na me i no go gree play di tournament also. Ahmed is such a caring leader, please FIFA hear Oga Ahmed out and give Nigeria the spot please

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message