Match Day !!!!!!! - 3wks ago

Image Credit: Nigeria Vs Morocco

Match day!!!!!!!

Nigeria vs Morocco

📅 Wednesday, 14 January 2026

⏰ 9pm Naija time

🏟️ Prince Moulay Abdellah Stadium, Rabat

🏆 2025 AFCON semi final

My people Nigeria and Morocco don meet 5 times for AFCON, di last time wey we catch Morocco for AFCON semi final wey win dem 1-0 in 1980 wey Owolabi score.

Inside that 5 AFCON meetings, Morocco win 3  times come score 6 goals while Nigeria win 2 score 5 goals.

So na today we go balance everything, we need to win with 2 goals make we settle scores.

I feel like crying for them because di last time our w0men catch dem for final dem collect wetin no good.

Anything below 2-0 no go count for my book, if Morocco play 4 shot on targets dem don win for my book!!!!!

Attach Product

Cancel

You have a new feedback message