1. The “I Never Read” Liars.
They always say:
“Guy I no read anything o 😭”
Hehe… trust them at your own risk. Na then go still carry A.
2. The Night-Before Soldiers
Whole semester, they won't open their books.
One night to exam — boom Professor.…
3. The Group Chat Investigator
They don't read only to be monitoring the group chat..
“Wetin dey come out?”
“Who get expo?”
“Send summary abeg 🙏”
4. The Past Question Evangelist
If the exams aren't what he practiced in the Past Question.
He don accept carryover already.
7. The Motivational Speakers
Dem no go read… but dem sabi motivate ehn;
“Guys calm down, we’ll be fine 💪”
Who be we? 😭
8. Lecturer favorites
Dem no dey read like others…No dey panic like others…But result go shock ancestors.
Assignment — Full mark.Test — Full mark.Exam — A straight.
If lecturer say:“Some of you didn’t attend my last class…”Na only them lecturer go look smile.
You wey read tire, fast, pray, join night class…Na you still dey calculate C+.
At this point you go realize say: School no be only book…Connection dey syllabus too 😂
9. The Book Worm 📚🐛
Always reading — class, hostel, even while walking.
If exam is tomorrow, They have cleared the course outline and done revision last month.
Social life = zero, GPA = 5.0 vibes.
Those guys smoke textbooks for fun.
10. The Examination Malpractice Dudes 🕵️♂️📄
These ones don't read…
Micro-chips, expo slips, coded signs — full strategy.
Before invigilator turn, answer don land.
Many of students dey this category 😂
11. The “Sss Sss” Callers 🤫📄
Dem no write exam… dem dey do customer care.
“Sss sss… number 2 wetin you write?”
If you no answer, dem go hiss like say you owe dem money.
Invigilator catch dem — na you dem go first point accuse 😭
12. The Lost Cause 😅📄
Dem no read anything…
Dem no sabi copy anything either.
Exam start — na only blank face and deep regret.
Even luck go look dem like stranger 😭💀