FT Scores: Brentford 1 - 1 Arsenal
King of Corner kick jam Igwe of Throw-In today.🤣
I know say Brentford no go gree for Arsenal, dem won use long balls kpai Arteta and hin boys today, Arsenal get luck sef, dem suppose dey happy for this one point wey dem collect today.
As it stands , na 4 points Arsenal dey use top now, if Arsenal escape Wolves dem no fit escape Tottenham or Chelsea.
I no fit wait!!!