Everyday na lecture free day (if you want).
Na just mindset 😂
Liked by
Everyday na lecture free day (if you want).
Na just mindset 😂
Liked by
Lecture-free week abi? after convocation everybody go continue from where them stop 😂
Liked by
Dem talk say make we sell newspaper 700n, some of Una go behind our back go dey sell am 500n for faster sales 😂😭
Information even reaching me that some of you sold it for 1k 😭
Filter by conversation type